Download Mp3: Ayra Starr - Commas cover art
Afrobeat

Download Mp3: Ayra Starr - Commas

madebe ·2026
Download
0
Plays
0
Downloads
0
Likes
#Afrobeat
Year
2026
Uploaded
Jun 12, 2026

madebe
Imported from WordPress...
Download Mp3: Ayra Starr - Commas Lyrics Oyinkansola Sarah Aderibigbe, more commonly known by her stage name Ayra Starr was born in Benin, Nigeria in June 2002. [Intro] (Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah [Verse 1] Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh [Pre-Chorus] Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me [Chorus] Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) "Sability" oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, oh You might also like 16 CARRIAGES Beyoncé WOTOWOTO SEASONING ODUMODUBLVCK & Black Sherif HISS Megan Thee Stallion [Verse 2] Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone [Pre-Chorus] Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me (Oh) [Chorus] Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love "Sability" oun gbona (Oun gbona) Everything na connection I'm not ready for confusion (Confusion) [Outro] Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma