Download Mp3: Ayra Starr - Commas Lyrics
Single Track MADEBE

Download Mp3: Ayra Starr – Commas

Afrobeat
0 plays
0 downloads
26 views
--:--

Right-click the player → "Save audio as" to download

Download MP3

About This Track

Download Mp3: Ayra Starr – Commas Lyrics

Oyinkansola Sarah Aderibigbe, more commonly known by her stage name Ayra Starr was born in Benin, Nigeria in June 2002.

[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me

[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to isokuso
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
“Sability” oun gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh
You might also like
16 CARRIAGES
Beyoncé
WOTOWOTO SEASONING
ODUMODUBLVCK & Black Sherif
HISS
Megan Thee Stallion
[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me (Oh)

[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I’m allergic to isokuso
I’m not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
“Sability” oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

About the Artist