Money Constant is a song title, performed by Nigerian recording artists DJ Maphorisa, Mavo, DJ Tunez, and Wizkid. The song was published in 2025
[Intro: Mavo] Ogbafia, Big Wiz, K-Way, kilobi-bizzy This is not child's play o Jembe, jembe If you hold your backy, spark am You no fit dey hold my weed (Spark am, kilo) Ogbafia, shey you no dey see my suit? (Ogbafia) Jidenna no fit do pass Kilogbede (I'm a mafia) K-Way, Ogbafia, Big Wiz, kilo No more way for poor people, yeah, yeah, kilolo [Verse 1: Mavo] Sexy girls for my city (Lagos), Lagos (Ọmọ to ṣan) They don't know we get the status Money talk, I shut up (They don't know we get the status) No dey talk too much again, 'gain Easy, life is easy, kilobizzy Ogbafia (Ogbafia), Wizzy, Ogbafia They no fear, comot am for mind I dey lie, e dey my mind, the money dey my mind The money wey you dey owe mе, you go pay me today Make you no go jonz me, Ogbafia dеy my side Men mount, Maphorisa, anytime you see my money, pull am closer, kilo If you owe me my money, you go pay me my money o If the money no go complete (If the money no go complete) Show my colour (Show my colour) On my Instablog, on my sisi Eko (K-Way) When she pull up, we go jembe (We go jembe) When she pull up, we go dance Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby When she pull up, we go jembe When she pull up, we go dance Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (Kilogbede) You know me, I want something for you No dey jembe me o, ayy (Kilogbede want something, from from) No dey jembe me o, baby, K-Way (Let's get busy) [Chorus: Mavo] Sare wa gba (Ko le bami wa o) Fast, fast (Fast, fast) The money constant (The money constant, ko le bami wa o) Fast, fast (Fast, fast) Sare wa gba (Ko le bami wa o) Fast, fast (Fast, fast) Know the money constant (Know the money con—) [Verse 2: Wizkid] Kẹsẹ, Maphorisa go kẹsẹ Wizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹ Spend the money like it's nothing, ṣo fe gba Femi body Oya, baby, gbedu, make we jembe Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah Backy dey, Wizzy dey The girl dem dey, ọmọ, plenty dey o (Dey, dey) Money dey, Prada dey, no come take am play o (Play, play) Wizzy dey, backy dey, Maphorisa dey o, dey, dey Mami dey, DJ Tunez self, e don dey, dey, dey o Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, take am [Interlude: Wizkid] Omo ma lo koba mi And you know the money coming constantly Baby, ṣo gbó mi? And you know the money coming constantly And I focus, and I do love Get the kele wey go chop me Oya, jo mo sare wa gba You don see am, gb'eni wa [Chorus: Wizkid] Sare wa gba (Uh-huh), Ogbafia o Gb'eni wa Make the money constant (Money don dey con—) Sare wa (Uh-huh), Ogbafia o (Ogbafia o) Gb'eni wa (Gb'eni wa) Make the money constant (Yeah, the money constant o) [Outro: Wizkid] Make the money constant, money don dey con— Money don dey con—, Ogbafia o Make the money constant, money con— Make the money constant, money don dey con— Money don dey con—, Ogbafia o Make the money constant, money con—